A match made in accent

Wetin dey ontop d omashala and kim matter for #bbnaijareunion sef, we dey see tins like amerigbo accent and one dey tok say anoda ameriwar accent dey, omo the matter thick gan oh. Shey dem don dey love up ni abi wetin all this tweet sef mean?

But the love wantinti want the filinge for one side because person no fit take am she gats burst out say the other one dey self centered.
See am
but the bros sef put head ontop sontin oh, he no easy make person dey dat side make hin fit reason say no be the center of the world be that.
Any how the matter he long, sha no forget us and you fit follow the tori more for twitter na #BBNaijaReunion
Omashola and kim.

Comments